fbpx
May 4, 2024

“Who be di papa of your pikin?” – Kemi Olunloyo threaten Mohbad wife with DNA report

kemi-olunloyo-threaten-mohbad-wife

Controversial investigative journalist Kemi Olunloyo don threaten di wife of  Mohbad, Wunmi over di paternity of her pikin.

Di wife of di late artist, Mohbad, Wunmi for weeks now after the demise of her husband neva rest because pipo dey drag her online. Some rumors yarn say di pikin wey she claim to be Mohbad own fit be for another man.

 

FOR MORE NEWS: Oshodi-Apapa: You no fit evict us, truck drivers, touts dare Sanwo-Olu

 

However, Kemi Olunloyo, one of di public figures wey dey drag Wunmi over di partenity of Mohbad’s son don enter her page to threaten di young lady.

Also, according to  Kemi Olunloyo wey dey threaten Mohbad wife, she don already get di report of di DNA test. And na why she want make Wunmi come out reveal di man wey father her pikin.

You fit go read di tori…READ MORE