fbpx
March 29, 2024

Kenya Airline pilots don call off strike

0
Kenya-Airline

Kenya Airline pilots start dia work again on Wednesday after court order them make dey end dia days-long strike, wey don lead to hundreds of flight cancellations and thousands of passengers wey dey stranded.

Di airline and di government don accuse di union say dem dey engage in “economic sabotage,” with Kenya Airways, dem warn say di strike go lead to plenty loss wey dey  estimated at $2.5 million per day.

Di airline dey founded in 1977 following di demise of East African Airways and e dey fly more than four million passengers to 42 destinations every year.

YOU GO LIKE READ: 6 Business Ideas in Nigeria to Start with Little Capital

About di strike, some hours after Nairobi court order di pilots make dem return to work; di Kenya Airline Pilots Association talk say dia members go “resume duty” by 06:00 am (0300 GMT) on Wednesday — na di deadline wey di judge give be that.

“The strike is off; we are back to work,”na one KALPA spokesperson tell AFP on Wednesday.

This tori dey inside Punch, you fit go read di remaining…READ MORE

For more news: Passenger plane don crash for Tanzania

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *