fbpx
March 19, 2024

BBNaija star Khloe don react to claim of leaked bedroom tape

khloe-react-to-leaked-bedroom-tape

Big Brother Naija star and entrepreneur, Abiri Oluwabusayomi, wey dey known as Khloe, don react to claims of reports say her bedroom tape don leak on top social media.

As Khloe break her silence for series of posts via her Snapchat handle to react to di leaked bedroom tape, di curvaceous reality TV star deny di matter. She yarn say no be she dey for di viral tape.

FOR MORE NEWS: Chelsea: I’m not going to achieve my goals – Mason Mount don make honest confession

According to her, she no resemblance di lady wey dey inside di leaked tape and she wonder why some people link her to di video.

She dismiss di report as false and she yarn say if she get dat kain intimate video, she go sell am for huge sum of money rather than make e dey for blogs.

You fit go read di tori…READ MORE