fbpx
May 6, 2024

FG don bar online banks from accessing customers’ photos, contacts

loan-apps-go-lose-access-to-users

Loan apps on top Play Store go lose dia ability to access dia users contacts or photos from May 31, 2023.

Dis update dey come as di Federal Government yarn say dem go enforce di latest policy by Google. Dem yarn say di action dey consistent with di Nigerian authorities’ move to end di invasion of customer’ privacy by loan app firms.

Also, e neva too tey wey Federal Government take major decision to tackle di violation of customers privacy by loan apps. In addition, di Federal Competition and Consumer Protection Commission recently register 170 loan apps out of di 200 wey dey operate for di Kontry.

FOR MORE NEWS: Brain drain: UK don put Nigeria on red list for health workers’ recruitment

Google, for dia April 2023 policy updates, yarn say di new policy update go provide peace for loan app users for Nigeria and other places wey don dey experience harsh methods of retrieval from majority of loan apps.

You fit go read di tori as Loan apps lose access to users…READ MORE