fbpx
May 4, 2024

Portable ex-signee Manny Monie don tok on di arrest of hin boss

manny-monie-tok-on-portable-arrest

Di artist wey just dey come out, Manny Monie don tok on di arrest of hin former record label boss, Habeeb ‘Portable‘ Okikiola.

Remember say di street-hop singer bin resist arrest by di police wey storm hin bar, as dem reveal say petition dey against am for dia station.

FOR MORE NEWS: Economic expert support FG on petrol subsidy removal

Manny Monie wey tok on Portable arrest, bin get issue with hin boss in November after Portable assault am for claims of using another distributor. Also,  hin admit say na him submit di petition to di police to demand hin arrest.

Following his arrest, Manny Monie yarn say Portable don always be hin helper but hin dey act like say hin dey above di law and dem no fit control am.

You fit go read di tori…READ MORE