fbpx
May 4, 2024

Nobody fit replace Messi for Argentina – Coach Scaloni

nobody-fit-replace-messi

Argentina manager, Lionel Scaloni, yarn say e dey ‘impossible’ for di kontri to replace Lionel Messi. Di coach yarn say nobody fit replace Messi.

Argentina dey prepare for dia second international friendly game of di June FIFA break against Indonesia tomorrow.

Scaloni don decide to rest Messi, hin give di 35-year-old permission to miss di trip to Jakarta.

Juventus winger, Angel di Maria and SL Benfica’s Nicolas Otamendi go miss di game.

 

FOR MORE NEWS: Peter Obi legal team na embarrassment – Omokri claim

 

Also, for hin pre-match press conference, Scaloni bin dey asked which player go replace Messi against Indonesia. However, hin tok say Nobody fit play like Messi.

Also, dem go try make di team play di same way knowing say nobody fit replace Messi.

You fit go read di tori…READ MORE