fbpx
April 25, 2024

Orphan wey lose hin right hand at 10, don be lawyer.

0
Iyene-Lawyer

One Nigerian man wey dey identified as Inyene Dominic Akpan don dey called to Bar despite all di limitations, he overcome everything.

He use hin Facebook share about all di hardships wey hin experienced for life, and hiin no give up to achieve such a feat.

YOU GO LIKE READ: 6 Business Ideas in Nigeria to Start with Little Capital

According to Inyene, hin lose hin mother at di age of four, and afterward lose hin dad at five, when he clock ten years old, he lose hin right arm.

But, none of di loss wey hin experience stop Inyene from pursuing hin dreams till he succeed.

“I DARED TO BE, TODAY I AM. 

Na part of wetin hin talk be that, you fit go READ MORE

For more news: Fuel Scarcity: DSS don give dealers 48 hours to stop scarcity of fuel or face di wrath FG

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *