fbpx
April 20, 2024

Peggy Ovire don share secret ingredient wey make Frederick Leonard marry her.

0
peggy-

Popular Nollywood actress, Peggy Ovire, don share di secret ingredient wey make Actor, Fredrick Leonard marry her.

Di newlywed bride share this recipe with one fan wey bin wan know how she get her man.

YOU GO LIKE READ: The 7-Step Customer Management Plan for Boosting Sales and Retaining Customers

Di female fan, wey dey identified as Amaka, reveal say she bin get crush on Fredrick but now wey hin don marry Peggy, she go move on.

She asked for guidance on how Peggy take get di man of her dreams.

Na wetin she talk be this,

“Even though you don carry my crush, no problem make I go find another one, Peggy what did you add in your stew?”

Peggy answer with only one word: “Patience.“

You fit go read more on this tori…READ MORE

For more news: Celebrate your success, no matter the matter – Kizz Daniel dey celebrate as ‘Buga’ hits 100m views for YouTube

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *