fbpx
April 25, 2024

Pikin wen no work no go chop – FG clear ASUU

0

Di Federal Ministry of Labour and Employment don come out to tell pipol say di payment of half salary to members of the Academic Staff Union of Nigeria (ASUU).no bi dia fault oo.

Inside one press statement issued by Olajide Oshundun, Head of Press and Public Relations, the Labour Ministry on Saturday,

U FIT ALSO READ We don readi to decide our faith – ASUU

Hin tok say everything wen ASUU dey tell di media na lie oo.

Di ministry pay dem pro-rata salary which mean according to individual situation

And di reason why FG pay, pro-rata salary for dem bi say how persin go collect money wen hin no work for.

Hin tok say Chris Ngige,no even direct Accountant General of the Federation to pay di university lecturers half-salary

Di ministry also tok say wetin di Chairmo of ASUU yarn against Chris Ngige over Usman Danfodiyo University Sokoto (UDUS) branch,no be like dat oo

Di ministry don warn ASSU members to stop does yeye tok wen dem dey tell media and di pipol

To rwad di full tori CLICKHERE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *