fbpx
July 27, 2024

Reason why FG no go fit pay ASUU full salary – Gbajabiamila

0

Di Speaker of di House of Representatives, Femi Gbajabiamila, don state di reason why FG no go fit pay full 8 months salary give lecturers.

Gbajabiamila,yarn dis one inside one statement issued on Monday,him tok say President, Muhammadu Buhari approve di proposal of “partial” payment.

U FIT ALSO READ Taraba Assembly workers don start indefinite strike

Hin tok say FG self no sit down at all say dem dey work over di 2023 Bill

Di bill include di sum of N170,000,000,000 to provide increment in di welfare package of university lecturers.

Di bill still include additional N300,000,000,000 to improve di infrastructure and operations of federal universities.

Di House of Rep don clear Accountant General of the Federation,on top ASSU matter say Transparency and Accountability na di solution to IPPIS.

Di Speaker tok say hope pipol no forget say hin call for one meeting three weeks ago.

Di purpose of di meeting na to address issue wen dey affect public tertiary education in Nigeria.

Gbajabiamila don beg citizens and stakeholders to always chook mouth inside anything wen concern tertiary institutions matter for Nigeria.

To read di full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *