fbpx
May 2, 2024

Senate queries AGF over N910bn MDAs loan

senate-query-agf-over-n910bn-mdas-loan

Di Senate don query di Office of Accountant General of di Federation, AGF over failure to repay short-term loans wey Ministries, Departments, and Agencies collect from Special Funds Accounts totalling N910bn.

Lawmakers discover dis matter after thorough investigation by di Senate Public Accounts Committee chaired by Senator Mathew Urhoghide, following di submission of di 2017 Auditor General report.

According to di query, loans, and debts wey dey arise from Special Funds Accounts totalling N910.04bn show say dem no pay di balance throughout di year, although di loans suppose be short-term.

 

FOR MORE NEWS: Subsidy: NLC shun FG meeting, electricity workers back strike

 

But, di Office of di Accountant General for dia response claim say dem don write different letters to di Minister of Finance to authorise di settlement of di loans wey dem grant against allocations of various MDAs wey dey affected.

You fit go read di tori see wetin dey happen as Senate query AGF…READ MORE