fbpx
May 5, 2024

Ogunbote: Shooting Stars go do well next season

shooting-stars-coach-dey-confident

Shooting Stars head coach Gbenga Ogunbote dey confident say hin side go dey successful 2023/24 Nigeria Professional Football League season.

Ogunbote admit say di Oluyole Warriors don learn dia lessons from last season performance.

Also, hin reveal say Shooting Stars don recruit players wey dey hungry for success.

Di Oluyole Warriors play goalless draw against former NPFL champions Rivers United for di ongoing ValueJet pre-season tournament for Ikenne on Sunday.

 

FOR MORE NEWS: Atiku don file fresh suit for US Court over Tinubu academic records

 

With di newly recruited players for Ogunbote team, hin dey sure say Shooting Stars fit boost and dem go get successful 2023-24 NPFL season,” dis na wetin Ikenne tell reporters.

“We have learnt our lessons from last season.

“The boys are hungry and ready to go make the team proud.” Na wetin hin tok be dat.

You fit go read di tori…READ MORE