fbpx
April 26, 2024

UNIABUJA Internship Programme, 500 Students Don Show Interest

uniabuja-internship-programme-students-shows-intrest-to-join-

For di UNIABUJA Internship Programme, More than 500 students don show interest to experience University of Abuja Internship Programme.

Di programme na to provide di students of di university with practical experience wey go help them validate di knowledge wey dem don get for classroom e go enhance dia capacity to utilize dia skills and talents.

Prof. Abdulfatai Jimoh, wey be di director of Internship and Linkages Services Unit (ILS, Unit) of di university,announce am yesterday. Hin tok am during di one-day awareness/sensitization programme on Internship and Asolar Home Systems.

FOR MORE NEWS: Mike Afolarin interview don expose how school drive am into acting

Di workshop dey organised by ILS, University of Abuja in collaboration with Asolar Systems Nigeria Limited.

He yarn say di objectives of UNIABUJA Internship Programme, of ILS Unit na to provide di opportunity for di university programme.

Hin tok say di internship programme of di University of Abuja dey open to all dia ur students from 100 level to 500 level.

You fit go read di full tori…READ MORE