4.8m Fresh BVN Registrations na hin bank record for 2022
4.8m Fresh BVN Registrations na hin bank record for 2022. According to data wey Nigeria Inter-Bank Settlement System (NIBSS) release,...
4.8m Fresh BVN Registrations na hin bank record for 2022. According to data wey Nigeria Inter-Bank Settlement System (NIBSS) release,...
Twenty-one days to di deadline wey di Central Bank of Nigeria, CBN set for di end of di old Naira...
Nigeria rising debt profile without proportional infrastructural development don be great concern to many Nigerians. For economic experts, di situation...
Di Central Bank of Nigeria policy on daily cash withdrawal limit don start today across di country , Monday, January...
Di Nigerian National Petroleum Company Limited dey dig for crude oil for more locations across di north, after dem discover...
Di European Union(EU) don give approval for $3.4 million working capital facility under di ElectriFI Country Window for Nigeria for...
Di Economic and Financial Crimes Commission recover about N13bn as proceeds of illegal payments made under di subsidy regime between...
Despite di harsh economic environment, di Nigerian stock market withstand am, and e don put up a better-than-expected performance for...
Di Central Bank of Nigeria tok say dey don receive up to 2,432 complains against financial institutions in di first...
Polaris Bank don assure dia customers and non-customers on transactions via mobile and other means of transaction during di Yuletide...
Guaranty Trust Bank Plc don join di growing list of Nigerian banks to suspend international transactions of dia naira-denominated Mastercard....
Lekoil Ltd, Cayman, litigation asset company with investment in oil & gas assets for Nigeria, don give information say 99...
Di Revised Capital Market Master Plan 2015-2025 (RCMMP), wey dey formed by di Securities and Exchange Commission (SEC) Nigeria in...
Owners of Small and Medium Scale Enterprises (SMEs) don commend Sterling Bank Plc as dem showcase dia products to local...
Di Senate yesterday advise di Central Bank of Nigeria (CBN), make dem extend di deadline for withdrawal of old naira...
As di push from fossil fuels still dey go on for di developed countries wey get small buyers for Nigeria...
Di World Bank Group don talk say di estimated per capital income growth of 0.7 per cent for Nigeria and...
A special joint arrangement by di Nigerian National Petroleum Company Limited and 30,000-member independent petroleum marketers go lead to mass...
Governor Seyi Makinde of Oyo State don sign di 2023 appropriation bill into law. Di budget for di 2023 financial...
Four Nigerian farmers and dia villages neva collect Shell $16 million (£13m) as compensation for di damage wey oil spills...