fbpx
April 26, 2024

Nigeria needs new funding model for tertiary education – TETFund

0
Tetfund-

Di Tertiary Education Trust Fund, TETFund, don stress di need for new sustainable funding model for tertiary education for Nigeria. Hin yarn say na way wey dem fit take stop di incessant industrial actions by various staff unions for di nation government tertiary institutions.

Executive Secretary, TETFund, Sonny Echono na hin make this call.  Hin address “Sustainable Funding of Tertiary Education for Nigeria”. Di occasion na di 60th anniversary celebrations of di National Universities Commission, NUC.

YOU GO LIKE READ: 11 Ways to maintain a healthy lifestyle

His words: “A new model of sustainable funding for tertiary education in Nigeria is needed. There are three fundamental areas that need to be addressed.

Di first thing na di government funding. As di matter dey now, e dey below di global average and e need to dey increased and deployed in a more transparent manner. If dem increase Education Tax to three percent, e go address this matter.

This tori dey inside Vanguard…READ MORE

For more news: JAMB Registrar dey find Review Of Civil Service Laws

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *