Undersea cable cut: Banks dey reduce operations as engineers dey try restore services.
The wahala wey happun on Thursday as dem cut di undersea cable wey dey supply broadband Internet to Nigeria and...
The wahala wey happun on Thursday as dem cut di undersea cable wey dey supply broadband Internet to Nigeria and...
Two top executives from Binance wey dem arrest on Wednesday for Nigeria dey identified as one American and one British-Pakistani....
Naira fall again for di official window on Tuesday, e close at N1,482 against di United States dollar, wey be...
EFCC dey waka enta investigation mode as dem probe di matter of $347 billion wey dem share give different Naija...
Few days inside Christmas and New Year celebrations, wahala don land again for Naira notes scarcity for Naija. Dis one...
Spotify talk say dem go reduce di number of dia workers by 17% as dem dey try cut cost for...
Former Emir of Kano, Muhammad Sanusi, don talk how Central Bank of Nigeria CBN weaken Naira. Sanusi talk say CBN...
Lagos — As we dey hear say Federal Government dey plan measures to achieve exchange rate target of N500-N600/$1, and...
Di leadership of di organised labour go meet with dia organs today to discuss di N35,000 provisional wage award wey...
Dangote Group don deny claims about di price slash of Cement to N2,700 per 50-kilogramme bag from N5,500. Anthony Chiejine,...
E don pass two weeks now wey Central Bank of Nigeria, CBN promise say dem go clear over $10bn foreign...
Gas retailers don warn say di price of 12.5kg cooking gas fit hit N18000 by December if di Federal Government...
One economist, Derego Williams, yarn say di energy sector go still remain Nigeria biggest challenge. Williams reveal dis tori on...
Di Government of Enugu State yarn say dem go raise fund for development projects by local government councils for di...
For inside dis first 100 days of President Bola Ahmed Tinubu administration na praise and blame full am. During di...
Upon say pipo worry dey about inflation wey dey increase everyday, interest rate hikes and weak macroeconomic indices, positive investors’...
Disagreements still dey follow Nigeria 4.1 per cent unemployment figure inside dis economic hardship wey fuel subsidy removal and di...
A Senior Advicate of Nigeria and human rights lawyer Femi Falana, don describe di floating of di naira by di...
Di federal government, FG dey battle to stabilise di pump price of premium motor spirit (PMS) after di removal of...
Naija currency don continue to experience free-fall against di Dollar two months after Central Bank of Nigeria floating of Naira,...