(BREAKING) Forex: CBN don make move to stop naira free fall
Di Central Bank of Nigeria. CBN yarn say dem don ready to take new measures to stabilise naira against dollar....
Di Central Bank of Nigeria. CBN yarn say dem don ready to take new measures to stabilise naira against dollar....
President Bola Tinubu, on Tuesday, set up and hin inaugurate di presidential committee on fiscal policy and tax reforms at...
With di new tenure limit wey dem introduce for directors wey dey di Federal Civil Service, di Federal Ministry of...
E neva reach 24 hours after nationwide protests start against di removal of fuel subsidy, di Organised Labour don suspend...
Di Nigeria Labour Congress, NLC yarn say di workers and labour unions don start nationwide protests. Na di President of...
Di federal government, FG don give update, dem yarn say dem dey committed to resolving all challenges with dia payroll...
Inside split decision of di tribunal of two to one, di panel convict di bank for violating di provisions of...
Di Federal Government, on Tuesday, raise concern over di performance of di Value Added Tax, VAT for Nigeria as di...
Di group chief executive officer of di Nigerian National Petroleum Company Ltd, NNPC, Mele Kolo Kyari, don tok say e...
After more than 30 days of fuel subsidy removal, di controversy surrounding di projected N400 billion savings don raise questions....
Di Independent Petroleum Marketers Association of Nigeria IPMAN don deny di alleged plan by di association to increase pump price...
Ahead of di planned electricity tariff increase, plenty Nigerians don decide to buy units in bulk at di current rate....
Operators within di downstream oil and gas sector yarn say di FG, federal government don save N400bn due to fuel...
Di World Bank yesterday call on di Federal Government, FG to reallocate part of di savings from fuel subsidy removal...
Di National Commissioner of Nigeria Data Protection Bureau, a Olatunji tok dis tori on Monday during an interview on top...
Some indications show say banks dey ignore di Central Bank of Nigeria, CBN, directive wey tok say make dem grant...
Di Manufacturers Association of Nigeria, MAN, on Monday, warn against di negative consequences of di proposed increase in tariff by...
Di Nigeria Extractive Industries Transparency Initiative, NEITI, don dey take steps to investigate di consumption volume of fuel, aka Premium...
Di Naira on Tuesday appreciate against dollar for di Investors and Exporters window, di exchange price na N756.61. Also, di...
Financial experts don list wetin federal government must do to boost di kontri external reserves inside di economic hardship wey...