CBN Don Choose 5 Banks For Cash Swap initiative, but Lagos, Abuja PoS Operators included
Di Central Bank of Nigeria (CBN) don name about five money deposit banks wey go participate for dia cash swap...
Di Central Bank of Nigeria (CBN) don name about five money deposit banks wey go participate for dia cash swap...
President Muhammadu Buhari yesterday yarn say no single government fit solve Nigeria problems. Buhari, for di state- of- nation dialogue...
Economic experts don reacted to di arrest some pipo wey DSS catch as dem dey sell di new naira notes...
Di State Commissioner for Health, Prof. Akoria Obehi, don drop update for hin journalists for Benin over di weekend. He...
Roma manager, Jose Mourinho believe say Victor Osimhen dey on di same level with former Chelsea striker, Didier Drogba. Osimhen...
Nigerians don take to social media to condemn popular Nigerian Afropop singer, Iyanya Onoyom Mbuk, wey dey professionally known by...
Peter Okoye, wey dey known as Mr P of PSquare music group, yarn ay hin dey think launching an OnlyFans...
Nollywood actress, Peggy Ovire, don give reply her follower wey try to publicly shoot hin shot at her, hin wan dey...
Controversial street-hop singer, Habeeb Okikiola, wey pipo know as Portable, don continue hin criticism of video director, TG Omori regarding...
Di House of Representatives don reject di February 10 deadline for di phasing out of old currency notes wey CBN...
Osun State chapter of di All Progressives Congress APC on Sunday yarn say PDP sponsor di protests for di state...
Big Brother Titans housemates Sandra from Nigeria and Theo Traw from South Africa SANTHEO team don dey evicted from di...
Regina Daniel husband, Senator Ned Nwoko do take to hin social media page to celebrate hin estranged Moroccan wife, Laila...
Jamaican sprinter, Usain Bolt don express hin shock over how $12.7 million of hin money go missing from local private...
Less than one month after container-laden truck kill one person for di Apapa-Oshodi expressway, another fully loaded 20ft container wey...
Eleven pipo don burn to death for inside fatal motor accident, Auto Crash wey happen for Soka Bridge for Ore,...
Di Presidential Campaign Council, PCC, of di All Progressives Congress, APC, don commend Godwin Emefiele, di Governor of di Central...
Di Central Bank of Nigeria don extend di deadline for di swapping of old naira notes with di redesigned notes...
President Buhari give assurance yesterday as hin dey react to reports of long queues of pipo wey dey wait for...
Di presidency don come out for di first time explain di idea behind di redesign of some naira notes wey...