APC chairman’s murder: Police Don declare Bauchi Representatives Yakubu Shehu wanted
Di Bauchi State Police Command don declare a House of representatives member, Yakubu Abdullahi Shehu wanted for claims of murder....
Di Bauchi State Police Command don declare a House of representatives member, Yakubu Abdullahi Shehu wanted for claims of murder....
Di Presidency don break di silence on di cash crunch crisis wey di kontri dey face for di past few...
Di General Overseer of Goshen Freedom Tabernacle, GFT, for Effurun, Uvwie Local Government Area of Delta State, Prophet Austin Ariole...
Beggars along di popular Kano Road, Kaduna Central Market, and some elderly foreign nationals with dia children for di popular...
Church tithes and offerings don continue to reduce following di scarcity of new notes and di inability to transfer money...
A group of Navy officers don storm one police station to beat some policemen wey bin dey on duty. ...
A Federal High Court for Abuja don rule say only di Independent National Electoral Commission INEC dey empowered by law...
Di Kogi State Government under the administration of Yahaya Bello don order di arrest and prosecution of individuals and businesses...
Di Independent National Electoral Commission on Thursday night yarn say dem go appeal di court judgment, wey order say two...
Some certain number of pipo don get injury after one passenger train crash one Lagos State Government staff bus for...
President Muhammadu Buhari don express sadness over di Lagos fire incident wey destroy di Akere Spare Parts Market for Kirikiri...
Plenty pipo don believe say di Independent National Electoral Commission, INEC, don postpone di governorship and State Assembly elections. Di...
Aisha Yesufu, one diehard supporter of Peter Obi, disagree with di Obidients movement over who go become di next Governor...
Coalition of Civil Society CSOs wey dey work on credible and transparent elections for Nigeria under di support of Situation...
Di Lagos State Government don start di release of vehicles wey dem seize to dia owners without di payment of fines....
Di governorship candidate of di All Progressive Grand Alliance APGA for Ebonyi state, Ifeanyi Odoh, dey declared wanted by di...
Former Senator representing Kaduna Central Senatorial District, Shehu Sani, don caution pipo wey dey refer to di President-elect, Asiwaju Bola...
Joe Keshi, wey be retired ambassador, don appeal to di Supreme Court. Hin tell dem say make dem allow cameras...
Plenty pipo don turn homeless after di heavy rainstorm wey destroy more than 105 buildings for Oke-Ako, Ikole Local Government Area...
Di Federal High Court March 31 go start dia Easter vacation. Na for inside statement di Chief Judge, Justice Tsoho,...