Africa richest man, Dangote go soon buy French club
Africa richest man, Aliko Dangote go soon buy French Ligue 2 club, Valenciennes. According to French media outlet, Entreprendre, di...
Africa richest man, Aliko Dangote go soon buy French Ligue 2 club, Valenciennes. According to French media outlet, Entreprendre, di...
Amid controversy, di Federal government don approve an e-Customs modernization project at N142.24 billion. Di approval dey come amid reports...
Di three months of rising inflation for 2023, with di recent figure wey stand for 22.04 per cent, don put...
Nigeria economy be like confused person for some time now and pipo dey worry dey over di World Bank $800...
Loan apps on top Play Store go lose dia ability to access dia users contacts or photos from May 31,...
Market leaders for Lagos don warn traders’ associations make dem stop to dey impose uniform prices on dia goods and...
West and Central Africa leading airline, Air Peace, don launch direct, nonstop flight services to Mumbai, di capital city of...
One economic expert, Dr. Tunji Ogunyemi of di Obafemi Awolowo University (OAU), Ile-Ife, Osun State support di plan on total...
Di Nigeria Deposit Insurance Corporation NDIC on Thursday for Enugu assure depositors of di safety of dia money against unusual...
Di Minister of Labour and Employment, Chris Ngige, don tell di incoming administration of di President-elect, Bola Tinubu, make hin...
Stakeholders for di Nigerian oil and gas industry don give warning say make consumers ready to pay N750 per litre...
Di Federal Government FG yarn say dem complete 1,375 rural power projects for different communities across di Kontri with N45.89bn...
Di Central Bank of Nigeria, CBN, don set to release all N1,000, N500 and N200 old notes wey dey dia...
A former Chairman of di Federal Inland Revenue Service, Ms Ifueko Okauru, don advise di incoming government make dem focus...
Nigeria Currency in Circulation, CIC, dip by 235.03 per cent to 982.09 Billion at di end of February 2023 from...
Di Federal Government FG pledge digital empowerment for women in business and dem emphaize dia commitment to prioritize, promote and...
Long queues for Deposit Money Banks because of naira scarcity dey gradually disappear for some parts of di country amid...
Di United States US government don threaten to ban TikTok for dia territory if di Chinese parent company, ByteDance no...
Virgin Atlantic don join SkyTeam Alliance, dis na as dem become di first and only UK member airline of di...
Di Governor of Anambra State, Prof Charles Soludo confirm on Monday say di Central Bank of Nigeria CBN don authorize...