‘No disrespect to Davido’ – Portable clear air on song with Dammy Krane
Controversial singer, Habeeb Okikiola, wey pipo sabi as Portable, don clear di air on hin collaborative song with Dammy Krane...
Controversial singer, Habeeb Okikiola, wey pipo sabi as Portable, don clear di air on hin collaborative song with Dammy Krane...
Labour Party vice presidential candidate for di 2023 election, Yusuf Datti Baba-Ahmed, don yarn say di Supreme Court no confirm...
Nigerian Fuji and afro-pop recording artist and performer, Adekunle Temitope, wey dey known by hin stage name Small Doctor, freeze...
Annie Idibia, wey be Nollywood actress, dey reflect on her marriage crisis wey public bin don chook mouth put, and...
According to some report of di trailer wey crush 8 to death for Abuja, di incident happen on Thursday around...
Popular Nigerian singer, David Adeleke, wey dey known as Davido, don stir reactions online after hin call Instagram blogger, Tunde...
Operatives of di Nigeria Police Force, on Wednesday, don arrest di National President of di Nigeria Labour Congress, Joe Ajaero...
Popular Nigerian singer and songwriter, Damini Ebunoluwa Ogulu, wey dey popularly known as Burnaboy, don throw shade for hin colleague,...
Di winner of BBNaija All Stars reality TV show, Ilebaye Odiniya, dey dance with joy as her fans surprise her...
Naira Marley and Sam Larry, wey be Lagos socialite, don sue di police and magistrate over di allege connection to...
Suspected terrorists don bomb one regional convention of Jehovah Witnesses for India, and di matter don leave tears and blood...
Di apex Igbo socio-cultural organization, Ohanaeze Ndigbo, don call on di 2023 Peoples Democratic Party, PDP, presidential candidate, Atiku Abubakar,...
President Bola Ahmed Tinubu appoint top prosecutor for di Economic Financial Crimes Commission (EFCC), Rotimi Oyedepo, and six others as...
Governor Ademola Adeleke don congratulate President Bola Tinubu on di confirmation of hin election by di Supreme Court, and hin...
Abdullahi Alanamu, wey be professor of plant anatomy and taxonomy for di University of Ilorin (UNILORIN), don issue warning about...
Florence Ifeoluwa Otedola, wey pipo still sabi as DJ Cuppy, and Nigerian Disc Jockey, don spark anger after she reveal...
Di Independent National Electoral Commission, INEC, don delete di names of Timipre Sylva and hin running mate, Joshua Maciver, of...
Pastor Isaac Oyedep0, one of Bishop David Oyedepo pikin, founder of Living Faith Church, aka Winners Chapel, don resign. Isaac,...
Di health condition of Nollywood actor, Mr Ibu don become very critical matter because of decay for some parts of...
Communities for new Oko-Oba and Abule Egba for Lagos State dey beg Governor Babajide Sanwo-Olu make hin go fast repair...