Terror Alerts: Again, Nigerian govt advise citizens make dem start dia business without fear
Nigerian government don squeeze face for di travel advisories wey some embassies give dia personnel for Nigeria. Dem still advise...
Nigerian government don squeeze face for di travel advisories wey some embassies give dia personnel for Nigeria. Dem still advise...
President Muhammadu Buhari don carry him bag waka go London, dis Monday medical check-up. Hin Special Adviser on Media and...
13 passengers don change address go heaven for Enugu inside one road accident According to tori about 9pm on sunday...
Rivers State Governor, Nyesom Wike,don lambast di National Chairmo of PDP Senator Iyorchia Ayu, over di tok tok wen hin...
President Muhammadu Buhari, on Sunday, support di decision of di Central Bank of Nigeria, CBN, to launch new designs of...
President Muhammadu Buhari don summon di Security Chiefs come emergency security meeting. Di emergency security meeting go happen on Monday...
Manchester United on Sunday beat West Ham United 1-0 for Old Trafford, na Marcus Rashford goals for di 38th minute...
At least 60 people kpai on Sunday after 100-year-old suspension bridge collapse for India, na one senior official yarn di...
Di United Kingdom carrier, British Airways, don resume dia London-Abuja flight BA83 after dem cancel di flight two days. Dem...
A controversial Islamic scholar wey dey stay for Kaduna, Ahmad Gumi, yarn say di naira redesign policy wey Central Bank...
Di National Association of Nigerian Students (NANS) and di National Association of Ogun State Students (NAOSS),don give President Muhammadu Buhari...
Chairmo of New Nigeria People’s Party (NNPP), Alhaji Ahmed Tijjani, tok say, Sen, Rabi’u Kwankwaso go beat Atiku and Tinubu...
Presidential candidate of di Labour Party (LP) for dis coming 2023 election Peter Obi inside Nasarawa state on Saturday tok...
Di national chairmo of di Peoples Democratic Party, Senator Iyorchia Ayu and Benue State Governor, Samuel Ortom don put leg...
Kidnappers don kidnap di former deputy Vice-Chancellor of di University of Ibadan, Professor Adigun Agbaje. Di kidnappers don tell di...
Popular Nigerian singer, Raoul John Njeng-Njeng born on April 1, 1991, wey pipo know as hin stage name Skales, don...
Di Nigeria Police Force don deny di talk wey people dey carry about bomb wey dem bury across Abuja. Force...
Di Minister of Transportation, Mu’azu Sambo, don yarn say di Federal Government FG go generate 21 million full-time jobs and...
Di National Bureau of Statistics (NBS), yarn say di prices of some food items increase for September. This one dey...
Di University of Lagos wan expose dia students to energy creation, management and conservation, in line with dia quest to...