Union Bank wan reward dia customers with N50 million
Union Bank of Nigeria Plc don yarn say dem go reward customers with N50 million for dia Save & Win...
Union Bank of Nigeria Plc don yarn say dem go reward customers with N50 million for dia Save & Win...
Old Trafford legend, Roy Keane dey hail Manchester United defender, Lisandro Martinez after dia 3-0 victory over Nottingham Forest for...
Gunmen don abduct Chief Joshua Ahmadu, District Head of Chawai, traditional ruler for Kauru Local Government Area of Kaduna State....
Big Brother Naija star BBNaija and art curator, Arinola Olowoporoku, wey pipo sabi as Arin, don announce her relocation from...
Traders for Delta State dey lament bitterly as di Okowa shut down di popular markets for di state on Tuesday...
Napoli don prepare to break dia wage structure to keep Victor Osimhen for di club and dem wan offer am...
In efforts to control inflation through monetary tightening, di Central Bank of Nigeria (CBN), don raise di Monetary Policy Rate...
Di two arms of di National Assembly, di Senate and di House of Representatives, yesterday ask di Central Bank of...
Veteran Nigerian entertainer and activist, Charles Chukwuemeka Oputa, wey dey known as Charly Boy or Area Fada, don warn di...
Residents of Galkogo, Shiroro Local Government Area of Niger State don run comot from dia community following di allege killing...
Di United States Embassy wey train Nigerians on how to respect and protect di human rights of LGBTQI+ persons don...
Mama of pikin give her baby tramadol because she wan go clubbing with friends. Di young lady never dey identified....
Popular Nigerian singer, Paul Okoye, don enter hin social media to share a love-up video of himself with hin younger lover,...
PR expert Samuel Olatunji, wey pipo know as BigSam, don tackle OAP Nedu following hin controversial statement about ladies wey dey...
One worker wey dey vex don kill seven of hin coworkers, hin shoot another one give am injury for two...
Economic expert don tok say if CBN no extend di deadline to phase out old naira notes, di country economy...
Di Director-General of di National Agency for Food and Drug Administration and Control, Prof Mojisola Adeyeye, yarn say too much...
Di presidential campaign rally of di All Progressives Congress for Bauchi State no go well at all on Monday. This...
Di presidential candidate of di New Nigeria Peoples Party, Rabiu Kwankwaso, don promise say di success wey dem record for...
Burna Boy notice as di camera of one journalist for Paris break. This incident happen as di journalist bin want...