UK don vow to sanction election violence perpetrators
Di UK government don announce say dem don collect relevant data on pipo wey instigate or participate for di election-related...
Di UK government don announce say dem don collect relevant data on pipo wey instigate or participate for di election-related...
Prophet Chukwuemeka Ohanaemere, wey dey known as Odumeje, don knock political leaders and appointees over di state of Nigeria. Di...
Di leadership of di Labour Party and dia presidential candidate, Peter Obi, don collect window period of 21 days for...
Controversial Anambra-based pastor, Chuwkuemeka Ohanere, wey dey known as Odumeje, don reveal say hin don complete hin visit mission on...
Di United States Mission for Nigeria don react to di disturbing events wey happen during gubernatorial and state assembly elections...
Protesters under the protection of Free Nigeria Movement on Tuesday call on President Muhammadu Buhari say make hin cancel di...
Di Independent National Electoral Commission, INEC don declare di Adamawa State governorship election inconclusive. Dis update of Adamawa governorship election wey...
Di Independent National Electoral Commission INEC on Monday morning postpone di collation of di governorship election results from Local Government...
Anthony Chinasa-Abiola, di elected Labour Party candidate for Abia state House of Assembly, don deny rumours say hin be Yoruba descent. Despite...
Operatives of di Amotekun police don arrest one 30-year-old man wey sell hin son for Ogun State. Di name of...
Some Hoodlums don hijacked and destroy voting materials wey dey for di House of Assembly election for Wards 2, 3,...
Di Nigeria Police Force don react to di threats wey di Lagos State Parks Management Committee Chairman, Musiliu Akinsanya give....
President Muhammadu Buhari on Thursday order di arrest of killers and hin condemn di return of terrorist attacks and murder...
Security operatives wey dey attached to di convoy of di Kaduna State Governor, Nasir El-Rufai on Thursday evening, clash with...
Presidential candidate of di Labour Party, Peter Obi, don tok say hin no go accept any offer to be part...
Di Bauchi State Police Command, on Wednesday, assure di pipo of di state of better security during and after Saturday...
Di Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, on March 14, 2023, arrest 21 suspected internet fraudsters/yahoo boys for Abuja. ...
Former Governor of Rivers State, Chibuike Amaechi don describe di State Governor, Nyesom Wike as a drunk, according to Amaechi,...
Di gubernatorial candidate of di Peoples Democratic Party, PDP, for Delta State, Sheriff Oborevwori according to report, hin escape “gunmen...
President Muhammadu Buhari don collect advise to suspend di Governor of di Central Bank of Nigeria, CBN, Godwin Emefiele. Di...