No post corps members go Zamfara, Kebbi, Sokoto – Shinkafi caution NYSC
Former chairman of di Committee on Prosecution of Bandits Related Offences for Zamfara State, Sani Shinkafi don advise di National...
Former chairman of di Committee on Prosecution of Bandits Related Offences for Zamfara State, Sani Shinkafi don advise di National...
General Overseer of Mountain of Fire and Miracles Ministries, MFM, Daniel Olukoya yarn say devil no go waste time on...
Rivers State Government don shut down di Africa Independent Television, AIT, and Raypower FM operations for Port Harcourt. Di media...
Popular Nollywood actor, Bolanle Ninalowo don enter social media announce di end of hin marriage with hin wife, Bunmi. Inside...
Ebonyi State government wey Governor Francis Nwifuru dey lead don start di upgrade of di Chuba Okadigbo Airport runway to...
President Bola Tinubu don order for di re-arrest of inmates wey escaped from prisons for di kontri between 2021 and...
Over 100 concerned Nigerians don sign petition to demand justice and transparency for di ongoing presidential electoral tribunal proceedings. According...
Tori confirm say two boys kpai for Ifo General Hospital after dem drown for river wey dem go swim for...
Olubunmi Tunji-Ojo, di interior minister, don order di agency heads make dem find solution to make passport application and collection...
Dozen Gabonese soldiers appear for television on Wednesday and dem announce say dem wan end di current regime and dem...
Di Minister of Works, Senator David Umahi, yesterday condemn how di reconstructed Apapa-Oshodi Expressway take be. Dis na after hin...
Famous Nigerian Catholic priest, Rev Fr Chinenye Oluoma don tackle Nigerian youths wey dey into fraudulent activities for Internet, hin...
Mr Nyesom Wike, Minister of di Federal Capital Territory FCT, Abuja, yarn say di ministry don conclude plans to reintroduce...
Commissioner for health for Cross River State, Dr Henry Egbe Ayuk don suspend vendors wey dey run pharmacy for di...
One suspected robber with toy gun don collect serious beating from angry mob for Lagos State, di angry mob beat...
Di Art minister, Culture and Creative Economy, Barr Hannatu Musawa don deny say she issue statement on her NYSC status...
Di Lagos State Government, yesterday, direct law enforcement agencies make dem arrest motorists with wey no get vehicle registration number...
President Bola Tinubu go open di 63rd Annual General Conference of di Nigeria Bar Association NBA for Abuja dis weekend....
22 military personnel wey die during combat for Niger State finally enter ground today for di National Military Cemetery wey...
Di Minister of Humanitarian Affairs and Poverty Alleviation, Dr Betta Edu, yarn say di government go soon unveil di Humanitarian...